sentence1
stringlengths 3
1.7k
| sentence2
stringlengths 3
1.73k
| lang
stringclasses 4
values |
---|---|---|
Still one of the Best Nigerian films of 2017. . Isoken is a great film showcasing the culture of the area of the country. The layout, filming, colors and dressing tell much of the tradition quite well. The film has quite a good inject of laughter and great acting.. . | E still be one of di best Nigerian films of 2017... Isoken nah great film wey showcase di culture of di area of di country. Di layout, filming, colours dem and dressing talk plenty about di tradition quite well. Di film get quite a good inject of laughter and great acting. | en400-pcm |
Great watch. . . . Great movie! I enjoyed the fact that they promoted the Igbo language! | Great watch..... Great movie! I enjoy di fact say dem promote di Igbo language! | en400-pcm |
Hand-held camera chases, emotionally fraught close-ups, arresting compositions and a script that gives a familiar story a distinctly African flavor make "Òlòtūré" a thriller you not only endure but marvel over and embrace. | Camera chases dem wey dem dey carry for hand, emotionally fraught close-up, composition wey dey arresting and script wey give tori wey dey familiar a distinct African flavour make "Òlòturé" A thrillier wey you no fit only endure but you go mavel over am and embrace am. | en400-pcm |
You need to watch this!!!!!. . . . A must watch!!! I'm in love with the character The plot Literally everything | You need to watch dis!!!........ Nah a must watch!!! I dey in love with di character,. Di plot nah everything. | en400-pcm |
fantastic movie | Movie wey dey burst brain | en400-pcm |
I love you - I have a baby… | I love you - I get pikin | en400-pcm |
A great piece of work by Kemi Adetiba, the story was well scripted, good cinematography, all actors gave a great performance. This is a world class movie... Kudos to the all the crews | Great piece of work wey Kemi Adetiba do, Di tori dey well scripted, better cinematography, all di actors dem give a great performance. Dis nah world class movie .... Kudos to all di crews dem. | en400-pcm |
Powerful film of a totally forgotten episode in history; not for the faint of heart. | Film wey dey powerful of a totally forgotten episode for history; no be for di f aint of heart. | en400-pcm |
Great film - entertained and educated | Great film - e entertain and educate. | en400-pcm |
serious drama with subtle comedy, my type | Serious drama wey get subtle comedy, nah my type bi dat. | en400-pcm |
Wow, this true story! Wow! Amazing. . . . Wow this story! The many many many stories of the Black experience throughout the African diaspora, and throughout generations. I am so glad our Brotha shared his story and got to write, direct, star in. And Damson wow, his acting is always amazing. | Wow, dis nah true tori! Wow! Amazing ..... Wow! Dis tori! Di many many many tori of di Black experience throughout di African wey dey abroad, and throughout generations. I dey happy say our broda share im tori and e grt to writ, direct, star in. And Damson wow, e acting dey always dey amazing. | en400-pcm |
Impressive & funny how they portrayed both cultures. I was entertained all through! Clean cut production. | Impressive & e dey funny how dey show di two cultures dem. I dey entertain all through! Confirm production. | en400-pcm |
Excellent delivery. . . . The movie is a wonderful delivery of the sexual assaults on university female student by some lecturer. It passes the message in a simple unsuspecting manner. Unpredictable end however, a few forgivable misses | Excellent delivery ..... Di movie nah wonderful delievery of sextual assaults university female student by some of dem lecture im be. E pass di message a simple and manner wey dem no suspect. End wey no dey predictable but a few forgivable misses. | en400-pcm |
Amazing. . . . Loved the display if pure culture even in the music. Great to see the people who made me watch nollywood movies again. All round thrilling and very funny.. | Amazing ..... Love how dem display di pure cultures even in side di music. E dey great to see people wey make me dey watch Nollywood again. Nah thrilling al round an e dey very funny.... | en400-pcm |
Fantastic Series from Nigeria. . . . I love this series. Great scenery. Fantastic acting. Everybody was giving their A game. The jokes were natural and very relatable. It was educative as well. | Confirm Series from Nigeria... I love dis series. Great scenery. Acting wey dey fantastic. Everybody dey give dia A game. Di joke dey Natural and very relatable. E dey educative as well. | en400-pcm |
Hits the right note. . The language is Street, the cast stellar, cinematography and editing is on point. It also has a great plot. Best of all it puts Ajegunle on the map. | E hit di correct note .... Di language dey sweet, di cast stellar, cinematography and editing dey on point. E also get great plot. Di one wey best dem all be say e put Ajegunle on di map. | en400-pcm |
New Pandemic that could happen again!. . . . It's a a brilliant movie and very realistic about what really happened. It's better than the movie Contagion in my book. It really hit close to home for me. It's one of the first serious pandemic in my lifetime. I would really like to purchase this movie on DVD and I've been look in the US but to no avail. Can someone tell me how? Thanks | New Pandemic wey fit happen again! .... Nah brilliant movie and e dey very realistic about wetin really happen. He better pass di movie Contangion for my book. E really hit close to home for me. Nah one of di first serious pandenmic for my life time. I for too like to purchase dis movie on DVD but I don dey look for am for di USA but I no see am. Person fit tell me how ? Thanks. | en400-pcm |
How does a movie with this subject matter wind up being this slow and boring? Where is the urgency? Where is the suspense and tension? The editing and the pacing drove me nuts and there's just no way this thing needed to be nearly two and half hours long. And that's really a shame because it highlights a really big and important problem, I just wish it did so without putting the audience to sleep. | How movie with dis kin subject matter wind up as e take slow and boring? Where di urgency dey? Where di suspense and tension dey? Di editing and pacing dey drive person nut and there be no way dis thing need reach almost two hour and half hours long. And dat nah shame bcos e highlights a big and important problem, I hope say e do am wothout make people wey come watch dey sleep. | en400-pcm |
Lionheart is such a beautiful movie👏. . . . This movie is the best Nollywood movie I've seen so far. Every scene was precise, beautiful and with a touch of humour and a moral lesson. I like that Nigeria was well represented. | Lionheart nah beautiful movie e be.... Dis movie nah best Nollywood movie I don see so far. Every scene dey precise, e dey beautiful with a touch of humor and a moral lesson. I like say dem represent Nigeria well. | en400-pcm |
Season 2. . . . I loved Season 1 and I could hardly wait for Season 2. I like all the characters. So hopefully you'll keep bringing on the new Series. | Season 2.... I love season 1 and e hard me to wait for season 2. I like all di charaters dem. I hope say you go dey bring on di new Series. | en400-pcm |
It was a 2hours movie that I rather shouldn't call entertainment but a moment of empowerment. If I was having doubts, my conviction got better... I was able to connect with the movie because obviously, I have experienced a touch of God before.. . . . I say "yes" again to God's call. | Nah 2 hours movie wey I no suppose call entertainment but moment of empowerment. If to say I dey get doubt before, my conviction don get better .... I fit connect with di movie bcos, I don experience a touch of God before ..... I say "yes" to God call. | en400-pcm |
It almost accurately portrayed the abuses a lot female students face in Nigerian universities and west Africa at large | E almost accurately potray di kin abuse wey female student dey face for Nigerian university dem and for west Africa at large. | en400-pcm |
Colorful and detailing but thrilling isn't the word. . . . In general, Fifty is standard, beautiful and lively, it is expected to be thrilling at the end but the goose in my pimples didn't show off much but I was happy remembering few lines and scenes at the end. | E dey colourful and e get detail but thrilling no be di word .... In general, Fifty dey starndard, beautiful and lively, e suppose dey thrilling at di end but di goose for my pimples no too show but I dey happy as I dey remember small line and scene for di end. | en400-pcm |
Kunle Afo's most impactful movie so far... . . . The movie address a topic that is very fundamental in Nigeria Education system. Good story line, interesting plot, fantastic acting. This movie is one of the best you will ever watch on topics bothering on gender based violence in Africans higher institutions. Just enjoy it and firm your unbiased review! It's a cool one | Dis nah Kunle Afo movie wey dey impactful so far..... Di movie address a topic wey dey important for Nigeria education system. Better tori line, interesting plot, fantastic acting. Di movie nah di best you ever watch on top topic wey dey borda people on to gender base violence for Africans higher institutions. Enjoy am and no dey bias with your reveiw! nah good one e be. | en400-pcm |
A Brilliant Movie. . . . Just watched Lara and the Beat on Netflix. This film is wonderful. Beautiful cinematography, on point acting, a great story, nice music and wholesome entertainment that the whole family can enjoy. | Nah brilliant movie ..... I juet dey watch Lara and di beat for Netflix. Dis film dey wonderful. Beautiful cinematography, acting wey dey on point, great tori, nice music and wholesome entertainment wey di whole family fit enjoy. | en400-pcm |
Refreshing. . Loved everything about it. The culture, language and music were beautiful. | refreshing .... I love everything about am. Di culture, language and music dey beautiful. | en400-pcm |
The movie authentically gives us the feel of the eighties, up to how parties were organized, the talk about bleaching, the clothes, and the generous use of damask and adire. | Di movie give us di feel of di eighties, even to how dem organize parties, di talk about bleaching, di clothes, and di wey dem use plenty damask and Adire. | en400-pcm |
It's a well paced movie, filled with properly fleshed out characters operating in a plot structure that doesn't fall apart. The film. is brought o life with a stunning aesthetic and masterful cinematography. The story, although not phenomenal, is good enough to keep you glued to your seat while imparting a thing or two about the subject matter. | Dem pace di movie well, properly flash out character full am dey operate for a plot structure wey no dy fall apart. Dem bring di movie to life with ogbonge aesthematic and masterful cinematography. Di even though no dey phenomenal, dey good enough to keep stay for your sit while e dey impart a thing or two about di subject matter. | en400-pcm |
Season 2 Please!. . . . I watched "Fifty Series" and came upon Castle & Castle because of Tola face was familiar. I love this series and would love for a season 2 to come! I just hate that if left me hanging on the last episode, like a season 2 would be coming. So please give us a season 2!! | Abeg season 2 !..... I don watch "Fifty series" and con jam Castle & Castel bcos say Tola facee dey familiar. I love dis series and i go love make season 2 come out! I hate as e leave me hanging on di last episode, as if say season two do come. So abeg give us a season 2!! | en400-pcm |
Terrific film!. . . . This is an intense, heartbreaking family drama with an excellent script and stellar acting performances. | Terrific film! .... Dis dey intense, drama wey dey heartbreaking with excellent script and stellar acting performances. | en400-pcm |
Light and funny!. . An absolute comedy gold with a great plot-line. From the sisters to the villains, this is a must watch! Not the mention the unexpected fantasy elements and great special effects! Highly recommended. | Light and funny! .... Nah total comedy gold with great plot-line. Fron dem sisters to di villains, you must watch am! Make we no mention di unexpected fantasy elements and great speacial effects! Dem dey highly recommended. | en400-pcm |
They took a risk but the execution from production to acting was very well done. | Nah risk dem take but dem do di execution and di production to acting well. | en400-pcm |
Farming may not be the best-executed story, but with a captivating performance by Damson Idris, nevertheless, it is still a story worth telling. | Farming fit no be di best tori wey dem don do , but di king captivating performance wey Damson Idris give, nevertheless, nah still tori wey person fit dey talk. | en400-pcm |
SUPERBLY REFRESHING!!!. . . . Everything about this movie was just on POINT! The story line, characters and directing..down to costumes. I absolutely enjoyed this!! My popcorn was out in minutes! Love love love! Please make more movies!!! | SUPERBLY REFERSHING !!! .... Everything about dis movie just dey on point! Di tori line, characters dem and directing...down to costume. I too enjoy am!! My popcorn no too last before e finish! Love love love! Abeg make unah make more movies!!! | en400-pcm |
Nice cross-country movie. . . . The only thing that I don't like about this movie is the way there was little or no interaction with the Nigerian or Indian environment.. . . . Beautiful romantic movie. | Nice cross-country movie..... Di only thing wey I no like about di movie be di way interaction no dey or no too dey with di Nigerian or Indian enviroment .... Beautiful romantic movie. | en400-pcm |
Amazing movie. . . . I loved loved watching this movie with its excellent plot, screenplay directing and Dakore and the cast delivered so well on the acting. Our culture and heritage was fully represented.Oscar worthy if it was in indigenous category. Definitely a 10/10 for me | Amazing movie ...... I too love to dey watch dis movie with e excellent plot, screenplay directing and Dakore and di cast do very well for dia acting. Dem represent our culture and heritage well. Dem deserve Oscar if dem dey for indigenous category. Dem get 10/10 for me. | en400-pcm |
A fantastic movie!!! Wow wow wow. Nollywood has ascended. | Nah fantastic movie!!! Wow wow wow. Nollywood don dey come up. | en400-pcm |
Brilliant. . . . Good story line that requires so much attention. But overall, the movie is well done. | Brilliant..... Good tori line wey require plenty attention. But overall, dem do di movie well. | en400-pcm |
Great Movie from Nollywood.. . . . Lionheart wasn't just written for the sake of it. It portrayed so many things going on in Nigeria that it'll take one with in-depth and an open mind to see through the movie. | Great Movie wey Nollywood do...... Dem no just write Lionheart for writing sake. E potray plenty things wey dey go on for Nigeria dat nah only person wey dey reason well and get open mind fit see through di movie. | en400-pcm |
This is by far the best production from nollywood! It looks more like an African American film. The acting is top notch and to find out it is the lead actresses first film, thumbs up. | Dis nah di best production wey Nollywood don do! E look like African American film. Di acting dey top notch and to find out say dis nah di film wey di lead actress go do, thumbs up. | en400-pcm |
Something like a Shakespearean comedy, full of highly amusing, sharply drawn characters and offering wicked insight into how identity is shaped by city living and immigrant culture clash. | Something wey be like Shakespearean comedy, e full dey really amusing, sharply drawn characters and dem ofer wicked insight into how identity fit shape by city living and immigrant culture clash. | en400-pcm |
Nigerians in Brooklyn. . . . This is an amazing film, suspenseful, thoughtful, and colorful. | Nigerians wey dey Brooklyn .... Dis nah amazing film, suspenseful, thoughtful and dey colourful. | en400-pcm |
Temi Otedola did amazing job! | Temi Otedola do amazing job! | en400-pcm |
Thank you for a perfect example of how HE works in our lives: This movie is a gut-wrencher, reminding us how He works through imperfect, repentant people who are only called to obey Him. He does the rest. He is faithful to complete what He has started. What a GOD honoring movie, showing the Triune in goodness and glory and power. Thank you. | Thank you for di perfect example of hoe HE dey work for our lives: Dis movie nah gut-wrencher, reminding us how e take work through imperfect, repentant people wey dem call nah to obey Him. He do di rest. He dey faithful to complete wetin he don start. nah movie wey dey honour GOD, e dey show Triune in goodness and glory and power. Thank you. | en400-pcm |
Stroyline was beautiful. . . . The plot twist was everything. Suspense filled. Gripping and interesting. Touched a lot on the importance of communication in relationships. I'll watch it over and over again. | Tori line dey beautiful .... Di way dem take twist di plot nah everything. E get suspence, gripping and interesting. E touch a lot on di importance of communication for relationships. I go watch am over and over again. | en400-pcm |
I love this film! I've watched it several times. I hope another one is in the works | I love dis film! I done watch am plenty times. I hope say dey don dey do another one. | en400-pcm |
A Modern Nigerian Classic. . . . . . Nollywood truly has a political/religious/tribal gem here for those who seek to broaden their perceptions of the whys of the major ills of the world & in this case a small community in Nigeria - r so pervasive today.. . . . Soul comes to this physical reality for experiences & this film delivers a ton of them❤ | Nah morden Nigerian classic.... Nollywood get political/religious/ tribal gem for here for dos wey wan broaden dem perception of di why of di major ills of di world & in dis case a small community for Nigeria dey pervasive today..... Soul dey come to dis physical reality for experiences & dis film deliver plenty of dem. | en400-pcm |
Fun to watch especially if u understand the Igbo language... But in general it's a good and interesting movie.. | E dey fun to watch especially if you fit understand di Igbo language..... But in general e dey good and nah interesting movie e be. | en400-pcm |
This movie feels like a mish mash of under-developed ideas with a half hearted romance thrown in. It is not sure if it wants to be a comedy or a satire. | Dis movie dey feel like a mish mash of under-develop ideas with half hearted romance wey dem throw inside. E no sure if we want am to be comedy or satire. | en400-pcm |
Genevieve Nnaji proves yet again while she's still the best Nollywood actress of all time with her directing debut. we can only say more grease | Genevieve Nnaji don prove again reason wey she still be di best Nollywood actress of all time with her directing debut. All we fit say nah more grease. | en400-pcm |
A film which captured a nation's hope for better cinema. . . . One can only wish that other Nigerian filmmakers will build on this same ground for a much brighter Nigerian film future. | A film wey capture a nation hope for better cinema.... One only fit wish say other Nigerian filmmakers dem go build on dis same ground for bright Nigeria film future. | en400-pcm |
Absolutely sensational. . . . This made me feel proud to be Nigerian. Storyline aside, the performances from each character wEré phenomenal and really captured my attention. | Absolutely sensational ..... Dis make me feel proud to Nigerian. Tori libe for one side, di performance from each characters dem dey phenomenal and e really capture my attention. | en400-pcm |
Searching for a soundtrack & review. . . . There'se a soundtrack at the end of the movie. On the background. It contains no words, it's more a melody. I'm trying to find the name of it.. . . . Beside that, great movie, really slow paced. Acting is realistic. No absurb emotions or anything like that. The conversations, the choosen words, the evens, the chemistry. It looks natural like you're watching a real situation. There's alot of silent moments and stuff like that. So you either like this type of movies, or you don't | Searching for a soundtrack & review ...... Soundtrack dey at di end of di movie. On di background. E no get any word, nah more like melody e be. I dey try find e name..... Beside dat, great movie, di pace really slow. Di acting dey realistic. Absurb emotions or anything like dat no too dey. Di conversations, di choosen words, di evens, di chemistry. e look natural like say person dey watch real situation. silent moment plenty and stuf like dat. So you eitherlike dis kin movie or you no like am. | en400-pcm |
my number one nigeria sci fi best movie. . I love the movie, it falls into my favorite type which i am satisfy off, looking forward for nigeria to bring more to screen.. . . . And my advice for us Nigerian is to support this movie to encourage them to bring and produce more better movies of our choice for us to watch. | My number one Nigeria sci fi best movie .... I love di movie, e fall into my di type wey like so much wich I dey satisfy off, i dey look forward for Nigeria to bring more to screen ..... And my advice for we Nigerian be say make support dis movie to encourage dem make dey fit produce plenty better movie of our choice to watch. | en400-pcm |
Kemi Adetiba's King of Boys is exceptional. From the selection of cast to the well executed story line, this movie is nothing short of excellent. The thrill, plot twists, humor, unpredictability are unmatched. | Kemi Adetiba king of boys dey different. From di way dem select dem cast to di wey dem do di tori line well, dis movie be nothing short of excellent. Di thrill, plot twist, humour, di way person no fit predict di movie dey unmatched. | en400-pcm |
Perfection. . . . Someone should please help me find a mistake in this movie because I have watched it four times and still I can't find one. Everything about the movie was perfect. The movie is an original. | Perfection...... Make person help find di mistake wey dey inside dis movie bcos I don watch am like four times and still no fit find one. Everything wey dey about dis movie dey perfect. Di movie nah original. | en400-pcm |
This film is is a true story and is absolutely brilliant and moving. | Dis film nah true life tori and e brilliant and moving. | en400-pcm |
A Refreshing Nigerian Series. . . . Such a refreshing Nigerian series to watch without the awful music playing throughout the movie. However. I don't like that Netflix just carried Season 1, got me piqued and their is no season 2 to be found. | Nah Refreshing Nigerian series e be..... Nah refreshing Nigerian serie wey person fit watch without awful music wey go dey all through di movie. But. I no like as Netflix just carry season 1, e vex me and season 2 no dey . | en400-pcm |
If it were food I would say mouth watering. . . . The film citation is a necessity, I do not see where it would ever run out of relevance. The actors were carefully picked and displayed such professionalism, the location were amazing never new had such good universities in Senegal , the arts and craft of our African leaders carved out the African identity.. . . . The message this movie carries, how it was told is so special, insightful and artistic. The suspense is on another level, the melange of feelings it creates to us the viewers is something else.. . . . Citation is a must watch go watch it on NETFLIX | If to say nah food I for say e dey mouth watering ...... Di film citation nah necessity, I no see where e no go dey relevant. Dem pick dia actors well and dem display professionalism, di location dey amazing me no know say such good university dem dey Senegal, di aet and craft of our African leaders wey carf out African identity ..... di message wey dis movie carry, how dem tell am dey so special, insightful and artistic. Di suspense nah for another level, kin mixture of feeling wey e create to us di viewwers nah something else .... Citation nah a must to watch, go watch am for NETFLIX. | en400-pcm |
Excellent Film. . . . This was a great film. A very simple storyline that provides a glimpse into the past to two boys (with many unknowns).. then the twists and turns that surround their reunion as grown men.. . . . Well done! So different from anything I've ever scene. | Excellent film ... Dis nah great film. A tori line wey dey very simple and e provide glimpse into di past to two boys ( with many wey we no know) ... Den di twists and turns wey surround dia reunion as men wey don grow. Well done! E dey different from anything wey I don scene. | en400-pcm |
Loved it. . . . ... beautiful movie ... i love my Nigerians. Beautiful storyline too . Well done | Love am .... Beautiful movie .... I love my Nigerians. Di tori line beautiful too. Well done. | en400-pcm |
Beautiful, beautiful, sad and necessary. | Beautiful, beautiful, sad and necessary. | en400-pcm |
My Village People delivered fantastic special effects, and they are not over the top. One of my favourite special effects is the rain. The technical crew deserves special recognition for their skills in this movie | My village people delive fantastic special effect, and dem no dey over di top. One of di special effect wey I like most nah di rain. Di technical crew deserves special recognition for dia skill for dis movie. | en400-pcm |
Historic, Thrilling, Educative and Awesome | Historic, thirlling, Educative and dey very great. | en400-pcm |
This is my favourite Nigerian film. Really enthralling debut feature. | Dis nah my favourite Nigerian film. E get captivating debut feature. | en400-pcm |
I deeply appreciated seeing a movie with an emotional bond between two sisters who were connected in so many ways, but disconnected by romance and political views. The movie actors were superb and each character was perfectly cast for their roles. | I deeply appriciate say i see movie wey show emotional bond between two sisters wey dey connected in so many ways, but disconnet by romance and political views. Di movie actors dey superb and dem cast each character well well for dia role. | en400-pcm |
An Educational But Visceral & harrowing Film Expertly Crafted. . It's A great movie well acted and Directed Expertly Crafted while Being educational to a degree but it's a fully immersive visceral experience .. . . . Exploring Race ,and Gang Culture ,in England it's hard to believe some of these things Knowing that it was based on true story makes it and even tougher pill to swallow .Maybe a few scenes are for theatrical licence but still it comes from some where real .. . . . There's so many point in the film where i'd just ask why ? why would you do that ! Nooo !. . . . it's not for the faint hearted and it kind of messes with your mind it's the kind of movie that will leave you with many questions. . . . entertaining but thought provoking and intriguing A work of art One of the Most Original Movies I've seen in ages a refreshing perspective Definitely worth a watch | E dey educational but visceral & harrowing Film Expertly Crafted ... Nah great movie wey dem act well and direct. Expertly Crafted even though e dey eductional to one level but nah fully immersive visceral experience.... Exploring Race, and Gabg Culture, for England e dey hard to believe some of these things even though we know say e dey base on true tori make am even tough pill to swallow. Maybe some of di scenes dey for theartical licence but still nah still from some where real e come .... Dia be so many point for di film where i bin wan ask why? why you go do dat! No be so! .... e no dey for di faint hearted and e kin of mess with your mind. Nah di kn movie wey go leave you with plenty questions.... e dey entertain but provokinh and interesting. A work of art one of di most original movie i don see for ages, a refreshing perspective. e worth make person watche am. | en400-pcm |
It was a nice, wholesome movie about Love, Faith, Family and temptations of the world.......was a bit cheesy, but I enjoyed it. Fell in love with Mawuli Gavor and would watch it again just to see him.. | Nah nice movie e be, wholesome movie wey dey about love, faith, family and temptation of di word... Di quality no too sharp but i enjoy am. I fall IN LOVE WITH Mawuli Gavor and I go watch am again so i fit see am. | en400-pcm |
Beautiful movie depicting historic events in Benin kingdom. . . . This movie was very educational and interésting to watch. I am still in shock it was done in 2014. The acting and directing was superb. . Kudos to the cast and crew. | Beautiful movie wey show historic event for Benin Kingdom ..... Dis movie dey very educational interesting to watch. I still dey shock say nah 2014 dey do am. Di directing dey superb ... Kudos to di cast and crew. | en400-pcm |
Great concept. . . . Creative storyline with talented actors. A bit excessive with some of the flashbacks but still very interesting throughout. | Great concept. . . . Di storyline dey creative with actors wey get talents. E dey too much with some of di flashback but e still dey very inetresting throughout. | en400-pcm |
so cool. . . . This was so chilled. this movie was fun and enjoyable from the start. I've found no flaws to it, maybe the introduction is a little corny, but thats just taste. this movie was light but meaningful. highly recommended! | so cool....Dis wan bam . dis film sweet die from start. I no see any mistake, maybe di beginning wan dey one kain sha, but na taste. di movie no heavy but e make sense. I recommend am wit my full chest! | en400-pcm |
KOB is Number 1 Nollywood movie to me right now. The story is way different and genuine. Unveils what goes on in politics for real. | KOB is Number 1 Nollywood movie to me right now. The story is way different and genuine. Unveils what goes on in politics for real. | en400-pcm |
This was an excellent movie. I would recommend it to anyone! | Dis wan ogbonge film, I go recommend am give anyone! | en400-pcm |
Love this Film. . I will enjoy watching it for many years to come and the conversations that it will spark. . . The acting is very natural without melodrama and it feels very believable. Overall, the film was riveting and kept me really engaged. | I love dis film. I go gbadun to dey watch am for many years wey dey come and di talk wey di tin spark….Di actin dey natural melodrama no dey and perso fit believe am. Patapata, di film dey do me to watch and e carry me waka join. | en400-pcm |
Love this Film | I love dis Film | en400-pcm |
A BRILLIANT MOVIE WITH A FEW PECKS | FILM WEY MAKE SENSE WIT SMALL PECK | en400-pcm |
Beautiful story that portrays Nigerian culture. The story is so unique and unpredictable unlike an average Nigerian movie. A must watch | Tori wey fine wey show Naija culture. Di tori stand out gidigba and you no fit talk wetin wan apun next, no be like most of other Naija film. Na must watch o. | en400-pcm |
A must see, very interesting story and well acted, great collaboration with Hollywood and Nollywood actors. I thoroughly enjoyed it. | Na must watch di tori sweet and dem act am wella, beta collabo with Hollywood wit Nollywood actor dem. I gbadun am tru tru. | en400-pcm |
Fresh POV. . It is not the kind of cinema we are used to in the western hemisphere, but the production highlights not only a story to develop, but also the colors and culture of the region in which it takes place. | POV wey Fresh..No be di kain of film house wey we sabi for western areas, but di production highlights no be only to develop tori, but di color dem wit culture of the side wey di tin apun. | en400-pcm |
"Citation" works best when it hovers in the infuriating skepticism hurled at its young protagonist as she makes her case, and it's unclear whether the system will work in her favor until the final, unnerving act. | Citation work best wen e move wit some kain strong doubt wey dem use strong force push for di main actor as she dey run her matter, and e no to clear whether di system go favor am until di finishin, wey create fear. | en400-pcm |
In a movie which seems like it should have been a mini-series, we follow a relationship, which grows into a family, over the course of 20 years in Nigeria. | For film wey be like say e suppose be one Kain small series,we follow relationship, wey later enter family small small, for like 20 yrs for Naija. | en400-pcm |
Finally, a good one. . . . A solid entry from the stables of Ayo Makun that combines genuine comedy with love at heart. A must watch for all Nigerians. | Lastlast, beta one, dis wan na ogbonge entry from Ayo Makun, wey join correct comedi wit some kain love for heart. Na must watch for every Naija people. | en400-pcm |
The best Nigerian movie I've ever seen. . This movie is amazing! Very creative and not predictable. I love how the story line is current and relates to what is going on in Nigeria at the moment. The acting was great - Sola Sobowale is a legend! | Dis best Naija film wey I don see. Dis film surprise person! E dey very creative and u no fit talk wetin wan sup next. I like how di line of di Tori dey town and e dey inline wit wetin dey sup for Naija as e dey so. Dem act am well -Sola Sobowale na legend! | en400-pcm |
It's a superb piece of work: fresh, harrowing and very humane | Na correct work: e create fear and e show love. | en400-pcm |
Good series. . I'm really impressed with this series. Its captivating and entertaining. | Confam series. I dey impress with the series no be small. E catch pesin and e sweet. | en400-pcm |
I love this movie. . . . This movies is a very good movies and I wish it will still continue and please when is the season three and four going to be released . | I like dis film...Dis film na very correct film, e be like say make e no finish again abeg na wen di season three and four go come out. | en400-pcm |
This is the reality of being a fault first child in affluent African homes.. . This movie is the reality of the struggle of being female in a male dominated and controlled African environment. | Na di koko for if pesin na first born for Ajebo family for Afrika. Di film na di koko of di struggle of women for society wey be say na men deytop evriwhere dey control Africa environment. | en400-pcm |
Wonderful story. . . . The movie has a lot of moral lessons. Great role interpretation by Zainab Balogun. If you have lost your way, this movie all you need to re-direct your path to God. | Correct tori…Di film get plenti moral lessons. Confam role interpret from Zainab Balogun. lf you don miss road before dis film na wetin u need to find road to God . | en400-pcm |
A provocative if slightly plodding movie… | One film wey dey vex if e wan dey borin small… | en400-pcm |
Technically, the sound is very good, and camera angles and techniques are unusual and interesting. The fight scenes are well choreographed. | For di technical matter di sound dey very good, di way Dem run di camera and techniques no dey common and e sweet. Dem fight part dey smooth. | en400-pcm |
Best Nigerian movie seen in a long while. . Amazing movie that really l captures Nigerian culture and its movie industry | Di best Naija film wey we don see for a while…Di surprisin wey show Naija culture wit im film company trutru. | en400-pcm |
What a disturbing but engaging story. . . . This is a really disturbing story. I feel so sad for Enitan, I cannot possibly imagine what he went through in his childhood. His transformation is remarkable. In the final ending it reveals who Enitan is, and I'm shocked by the revelation. It brings the film to another level of emotional climax. | Story wey dey disturb but wey be say e dey enter body. I pity Enitan, I just no fit talk wetin im eye see di time wey im dey small. As e take change. For the endin e show who Enitan be, watin e sho shock me. E com make the dey touch pesin mind big. | en400-pcm |
Incredible movie, great rendention and good story line. | Beta film, preference way make sense and good story line. | en400-pcm |
Romper Stomper with a twist and also a masterpiece drama. . . . Best Skinhead Cultural movie done in years...if you like movies like Romper Stomper, This is England, A Clockwork Orange...you will probably like this and if you like well made dramas also.... actors first movie produce and from peronal experience too....exellent work mate....loved it...so sad that people down grade this masterpiece in art form from a personal view, from a rookie of making movies... enjoy folks.... | Romper Stomper wit some kain twist na Masterpiece drama. . . Beta Skinhead Cultural film wey I don see in for many years.... If you like film like Romper Stomper, dis is England, A clockwork Orange... You fit like dis and if you like film wey dem do well sef... di film wey actor dem first produce and from experience wey dey personal sef..... beta work join man…like am…e sad say people dey ridicule dis kain koret work for art form from view wey dey personal, from pesin wey dey new to film making... enjoy my pipo .... | en400-pcm |
Really great for women (and men too). . In a world where women are pressured to look better than they are, and live above their means, this show serves as a great tool of financial education to guide them into sensible organisation of their finances and the benefits of delayed gratification. Oh, and it's entertaining too! Fantastic acting!. . . . I don't know what's with the music production though, seems like the same songs were on repeat in every episode. | E dey good for women wella (men sef). . For world wey women been dey dey force to look beta pass as dem be, and do pass dem sef, dis show serve as beta tool for financial education, wey go guide dem enta beta tinkin organization of dem finances and di benefit of gratification.wey dem delay. Oh, and e dey entertain sef! Beta actin!. . . . I no sabi wetin do the music production sha, be like say dem bin dey repeat di same song for all di episode. | en400-pcm |
The use of proverbs, innuendos, and play on words, provides so many memorable one liners and quotes that will remain on our tongues for a long time. We will quote the lines and recall the pleasure of watching this series. | Way to use proverb dem, innuendo, wit play on word, give many memorable one liner wit quote wey go dey our tongue for long time. We go quote di line and remember di kain joy wey we feel wen we dey watch dis series. | en400-pcm |
Good for a first.. . A fairly straightforward plot that delivers nothing new, save being the first Nigerian Christmas themed movie. The casting was sweet. | Gud for first.. . one straight forward plot wey dey fair wey deliver notin wey new, safe as per say na im be di first Naija film wey dem base on Christmas. Di casting sef sweet. | en400-pcm |
A very good movie with a good lesson!. . . . This is movie is about a coming of age comedy/drama about a young boy who wants to fix things with his hands rather sit behind a cubicle. In a broader sense, I think this is just celebrating how things are done in Africa, and how kids learn to be humble. | A very gud film wey get gud lesson!. . . . Dis film na coming of age comedy/drama about one young boy wey wan fix tins wit him hand instead of to sit for cubicle back. If we look am well, I think dis wan na just to celebrate how dem dey do tins for Africa, wit how small small pikin, dey learn how to dey humble. | en400-pcm |
Citation delivers on giving us a logical representation of what happens in the real world to a large percentage of the youth, particularly students, and more particularly those of the female gender. | Citation dey do well as e dey give us logical representation of wetin bin dey apun for real world to large percent of youth, especially student dem, wit di main di main dem for di female gender.... | en400-pcm |
Crazy,Lovely,Cool. . . . My favorite Nigerian actress Adesua Etomi-wellington brought me to this tv series and I was not disappointed, it was a pleasant surprise to see good acting, really good writing on top of seeing her, all main characters had substance and were not over the top cliché characters, each episode could stand on it's own with plot twists and reveals, if anybody is looking for a good binge watch you couldn't go wrong with this Nigerian gem | Crazy, lovely, cool..... di Naija actress wey I like pass Adesua Etomi-Wellington carry me enta dis tv series and I no dey dissapoint, na beta surprise to see gud acting, tru tru na beta writting untop say I see her, all the main character dem add substance and dem no dey over the top over hype character dem, na all the episode fit stand on their own wit plot twist and reveal, if anybodi dey find beta binge watch you no fit mistake wit dis Naija gem. | en400-pcm |